-
(Cook that thing) |
Man getting high till I fade out |
If the vibe no pure, on my way out |
Hullabaloo, anytime we step out |
The men dem outside, we no dey house |
No dey look for us, we no dey house |
You no dey see the mulla, we don spray out |
Thank God say the maga don pay out |
Ope ooo |
See, I'm ahead of them, Asiwaju |
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi |
No man fit talk shit to me |
Ni ilu mi, you go collect o |
See, omo na me dey lead, Asiwaju |
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi |
No man fit talk shit to me |
Ni ilu mi, you go collect o |
Cheers to my friends and clique |
When I call demma all pulling up quick |
Strapped up with the guns and the swords and things |
Bring hell to anybody wey try test me |
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy |
I be old man, no go dey call me Gen-Z |
Brother see, steady giving them gap |
Mo ti lo far, they can never near me |
As my laba laba just go |
My oyinbo wife don show |
Omo, my polo white, my face show |
Sweet boy for life, you don't know |
Your serious babe dey worry my phone |
E don dey sup for back, you don't know |
Everyday we dey run am on code |
You suppose to know how the thing go |
Man getting high till I fade out |
If the vibe no pure, on my way out |
Hullabaloo, anytime we step out |
The men dem outside, we no dey house |
No dey look for us, we no dey house |
You no dey see the mulla, we don spray out |
Thank God say the maga don pay out |
Ope ooo |
See, I'm ahead of them, Asiwaju |
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi |
No man fit talk shit to me |
Ni ilu mi, you go collect o |
See, omo na me dey lead, Asiwaju |
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi |
No man fit talk shit to me |
Ni ilu mi, you go collect o |
I'm on a different steeze |
Singlet, belt and ripped out jeans |
Man too wise, I no fit lose that cheese |
Oluwa thunder my body with blessings |
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing |
When I say kukuruku! Cook that thing |
Who dey che- who dey check am, oya look that thing |
Face white, yansh black, I rebuke that thing |
Make nobody try stress me, I no be JJC |
I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team |
You wan race me? We no dey do the same thing |
Canoe no be jet ski, omo you say wetin |
No go reason me less, omo you go chop craping |
I do it diligently |
Won le mi, won le ba mi |
Man getting high till I fade out |
If the vibe no pure, on my way out |
Hullabaloo, anytime we step out |
The men dem outside, we no dey house |
No dey look for us, we no dey house |
You no dey see the mulla, we don spray out |
Thank God say the maga don pay out |
Ope ooo |
Man getting high till I fade out |
If the vibe no pure, on my way out |
Hullabaloo, anytime we step out |
The men dem outside, we no dey house |
No dey look for us, we no dey house |
You no dey see the mulla, we don spray out |
Thank God say the maga don pay out |
Ope ooo |