-
(P, P, P) |
Low-key |
All of them don dey notice |
I'm not joking |
All my guys dem, dem know me |
Since '06 |
I've been writin' this story |
I no be OG |
But, if you ask dem, dem know me |
I no dey blow trees |
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri) |
Music chose me |
Just know this and know peace (know peace) |
I dey lowkey |
But, I'm never lonely |
Sexy ladies |
Come whine fi me slowly |
Na the love wey I see na hin wey give me liver |
I be ghetto boy, I be sinner |
Fear nobody, only Jehovah |
And, I thank the Lord, I dey go far |
Usain Bolt, mo d'aleba |
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta |
Bandana lori bi ti 2Pac |
Midnight walkers, Karashika, ahh |
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) |
Hmm-mm, comin' (l'Eko) |
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) |
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) |
Wey go foreign (wey go foreign) |
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) |
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn) |
'Til eternity, I'm on fire |
My legacy will not die |
My family is for life |
Where dem dey? |
Who dem be? (awon da?) |
Dem go craze, dem go tire |
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) |
"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup") |
But, low-key |
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) |
I'm not joking |
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) |
Since '06 ('06) |
I've been writin' this story (sto-ry) |
I no be OG |
But, if you ask dem, dem know me |
(Giddem) |
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver) |
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) |
Fear nobody, only Jehovah |
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) |
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba) |
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta |
Bandana lori bi ti 2Pac |
Midnight walkers, Karashika, ahh |
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) |
Hmm-mm, comin' (l'Eko) |
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) |
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) |
Wey go foreign (wey go foreign) |
Oshey, Mr. Money |
Dem never see me comin' |
Hmm-mm, comin' |
Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni) |
Naija boy wey dey go foreign |
Wey go foreign |
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) |